Valentine's Day: "Why you feel say I no fit find true love?"

Wetin we call dis Video, Valentine's Day: "Why you feel say I no fit find true love?"

February 14 everi year, na time for lovi-lovi as many pipo all over di world dey celebrate Valentine's Day.

For Voke Okoro wey dey Delta State Nigeria, di day na opportunity for her to wonda about love, and wetin some pipo feel say be "true love."