Valentine's Day: Dis couple 42 years marriage go ginger you

Wetin we call dis Video, Valentines Day: Dis couple 42 years marriage go ginger you

Elder & Mrs Abiodun Matthew share dia love tori wit BBC News Pidgin.

From how dem dey take show dia love to each oda for over 42 years wey dem don marry, to how dia love na High school love.

Full tori about dia first kiss dey di video.

Video: Sarah Tiamiyu