Nigeria Election 2019: INEC say Police go tanda polling unit 3 days to election

INEC say Police go tanda polling unit 3 days to election

Wia dis foto come from, INEC

Read am in 1 mins

Nigeria election office say police don assure to mount security wey go tight kakaraka during di 2019 general election day.

On 16 February more than 84 million voters go vote for president and National Assembly members and 2nd March most states go vote for Govnors wey go form goment for anoda four years.

Independent National Electoral Commission - INEC say Inspector General of Police say dem go begin mount security for di polling unit, three days before and stay dia until three days afta election day.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

INEC

Wia dis foto come from, INEC

According to INEC, Police go go di polling unit, three days before and stay dia until three days afta election day.

Tori be say di new Inspector General of Police Abubakar Adamu bin tok say im go make 2019 election security im top agenda as im start work for January.