BBC Pidgin Akwa Ibom Governorship debate: I don get candidate for mind now wey I go vote for - Resident

Wetin we call dis Video, BBC Pidgin Akwa Ibom debate: I don get candidate for mind now wey I go vote for - Resident

Pipo wey come di BBC Pidgin Debate for Akwa Ibom State don speak dia mind about di event.

For dem, e provide way for dem to tok wit dia Governorship candidates and to engage dem on mata wey close to dia mind.