Non declaration of asset: Chief Justice of Nigeria Onnoghen get case with CCT January 14

Wia dis foto come from, National Judicial Council
Di Code of Conduct Tribunal (CCT) for Nigeria don schedule Monday, January 14 as di day to start di trial against di Chief Justice of Nigeria Justice Walter Onnoghen.
Tok-tok pesin of di Code of Conduct Tribunal HQ Ibraheem Al-Hassan confam di tori give BBC on Saturday.
According to Al-Hassan, di Code of Conduct Bureau file di application give di CCT chairman on Friday January 11 for di trial to start on Monday January 14 , 2019.
"Di service of summons don reach di hand of di Dependant, di three man panel wey Justice Danladi Y. Umar go lead go start di trial on Monday, 14th January, 2019 for di courtroom headquarter for Jabi Daki biyu, Saloman Lar way, Abuja, by 10:00am." Na so di statement wey Al-Hassan sign tok.
Nigerians don dey open mouth ontop di mata for social media.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6

End of X post, 7
Di application wey both Musa Ibrahim Usman (Esq) and Fatima Danjuma Ali (Esq) sign contain six count charge wey all na ontop di mata of non declaration of asset.
Na on November 10 2016 dem first appoint Onnoghen as acting Chief Justice of Nigeria before dem confam am March 7 2017.