2019 elections: See foto of APC first presidential campaign rally for Uyo

Nigeria ruling party share flags give all di govnorship candidates for south-south part of di kontri wey dey contest 2019 election.

Muhammadu Buhari
Wetin we call dis foto, Muhammadu Buhari wit APC party ogas
President Muhammadu Buhari
Wetin we call dis foto, APC name Muhammadu Buhari as chairman for dia presidential campaign council on Friday morning before di campaign start
Govnorship candidates for APC collect flag
Wetin we call dis foto, South-south Govnorship candidates for APC collect flag
Adams Oshiomhole
Wetin we call dis foto, Adams Oshiomhole dance well well for di event
Bola Ahmed Tinubu
Wetin we call dis foto, APC name Bola Ahmed Tinubu as co-chairman for dia presidential campaign council
Muhammadu Buhari wit APC party chiefs dem
Wetin we call dis foto, Muhammadu Buhari wey be di Presidential candidate wit APC party ogas as him dey tok for Uyo
APC women
Wetin we call dis foto, APC women and men wear cloth wey dem put Muhammadu Buhari face ontop
APC women and men wear cloth wey dem put Muhammadu Buhari face ontop
Wetin we call dis foto, APC women and men wear cloth wey dem put Muhammadu Buhari face ontop
Godswill Akpabio
Wetin we call dis foto, Godswill Akpabio na APC leader for Akwa Ibom state
Entertainers give pipo music to dance to
Wetin we call dis foto, Entertainers give party supporters music to dance to
APC member wey carri broom
Wetin we call dis foto, APC member carri broom and wear cloth wey get party colour
APC women carri dance show di world
Wetin we call dis foto, APC women carri dance show di world
Rotimi Amaechi
Wetin we call dis foto, Chibuike Rotimi Amaechi, di Director General of APC Campaign organization sef show im strong dance move