Merry Christmas Wishes: Buhari, Police, Road Safety, NEMA, PDP, APC, Adeboye & oda big ogas Seasons greetings

Wia dis foto come from, Twitter/@PoliceNG_PCRRU
Na only one message dey inside all di different greetings wey Nigerian leaders take chopulate 2018 Christmas on Tuesday.
From President Muhammadu Buhari, Pastor Enoch Adeboye, Nigeria Police, Senate President Bukola Saraki, National Emergency Management Agency, House of Representatives Speaker Yakubu Dogora, di knotri main opposition Peoples Democratic Party, di ruling All Progressives Congress to Federal Road Safety Corps, na peace evribodi dey preach for Nigeria last Christmas before di kontri next general election.
Di one wey scata pipo head wella on Christmas morning na di video of Presido Buhari, Vice Presido Yemi Osinbajo and Adams Oshiomhole, di National Chairman of All Progressives Congress.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Check out some of di oda greetings
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6

End of X post, 7

End of X post, 8
Content is not available
View content on FacebookDe external site no concern BBC.End of Facebook post
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 9

End of X post, 10