See Omo Bello dey sing Christmas special

Wetin we call dis Video, Christmas Jolli: Wetin Omo Bello talk

'She get voice like angel' na wetin one fan talk.

Hear Nigerian Opera singer Omo Bello wish for una dis Christmas.