Lauretta Onochie: President Buhari aide use fake foto to shame Atiku and PDP

Food pack

Wia dis foto come from, Twitter

Read am in 2 mins

Lauretta Onochie wey be aide of Nigeria President Muhammadu Buhari, use fake foto tok say na from Sokoto State, wia PDP candidate Atiku Abubakar launch im presidential campaign on Monday.

Madam Lauretta wey be pesin wey dey controversial for di kain things she dey tok for social media, use foto wey get 500 naira ontop food pack, say na wetin PDP share for dia campaign.

Di thing be say dis na fake foto.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Pipo for social media begin call her lie-lie, say di foto na from 2017.

Skip X post, 3
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Wen BBC Pidgin search di foto for Google, e show say na from February 2017 dem first use am. Most pipo for social media say na from one event Nollywood actress Ruth Eze do, di foto from come out.

We trace wetin look like di foto go di Instagram page of di actor, but e no clear weda di five hundred naira dey ontop.

Skip Instagram post, 1
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post, 1

Skip Instagram post, 2
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post, 2

But wetin dey very clear be say di foto no be from di campaign launch of Alhaji Atiku Abubakar from Sokoto State on Monday.