Mimi Mefo: Goment don free Cameroon journalist weh deh lock

Mimi Mefo

Wia dis foto come from, Equinox TV

    • Author, Leocadia Bongben
    • Role, BBC News Pidgin, Cameroon
  • Read am in 1 mins

Mimi Mefo, Cameroon Journalist weh goment lock for ngata say e di spread fake news don comet for New Bell prison for Douala -Cameroon.

Skip X post
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post

Deh bin lock Mimi Mefo for November 7 wen e go for answer question for fake news and cyber-criminality weh gendamerie for Douala summon e.

"Mimi Mefo dey free now, I not fit tok for you now", de journalists for Equinox TV e lead lawyer, Barrister Richard Tamfu tell BBC News Pidgin.

For now, how deh and why deh free Mimi Mefo weh e bin suppose for appear for court for November 12 nova be clear.