Peter Obi: Atiku Abubakar don choose who go follow am run race for Nigeria presidency

Atiku, Peter Obi, Gbenga Daniel

Wia dis foto come from, SilverbirdTV

Read am in 1 mins

People's Democratic Party (PDP) candidate, Atiku Abubakar, don choose Peter Obi as im running mate for di 2019 Nigeria presidential election.

Diran Odeyemi wey be deputy national publicity secretary for PDP, confam to BBC Yoruba say na di former govnor go follow oga Atiku run di race to occupy Nigeria presidency next year.

Atiku Abubakar don dey find pesin wey go contest with am as vice presidential candidate, and e be like na south east Nigeria im party PDP cut eye give di spot.

Peter Obi
Wetin we call dis foto, Peter Obi don dey office of di governor of Ananbra three times

E neva reach one week wey PDP nominate Atiku Abubukar as dia presidential nominee for inside hot primaries wey last almost di whole day.

E be like pipo for social media don already dey celebrate.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5