Nigeria Independence Day: Fans dey rate Wizkid new 'Fever' song

Wia dis foto come from, Getty Images
Nigerian musician Ayodeji Balogun AKA Wizkid tear rubber two songs wey im title 'Fever' and 'Master Groove' as Nigeria dey celebrate 58 years independence on 1 October.
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 1

End of Instagram post, 2
Although Wizkid don dey for many hit songs since di beginning of di year, e no get many songs wey na only him dey inside.
neva release any song wey only im sing and now im don do according to di promise wey im bin don give im fans and dash dem two songs to use jolli for di independence.
But Nigerians for social media don begin dey rate how dem see di songs. While some pipo dey yan di song na really 'Fever', odas get anoda tin to talk.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6

End of X post, 7
'Fever', na mid-tempo track, wey Blaq Jerzee produce while 'Master Groove', na song wey Phantom produce.