You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Cabral Libii pull crowd for Cameroon presidential campaign sotei make social media di tok
Douala shake sotei pipo go social media for react afta one of de young presidential candidate Cabral Libii pull crowd for Douala.
Na so pipo komot for see, as dis candidate weh na pipo contribute moni for pay helep FCFA 30million, moni wen na one of de conditions for become candidate.
Kontri pipo di compare de crowd for e meeting for de wan weh Social Democratic Front SDF, party chairman Ni john Fru Ndi pull SDF gada for 1992 elections.
Some pipo check say pipo gada for de campaign for seka say na Saturday and pikin dem dey house for go feed dia eyes.
Anoda candidate, Garga Aji di tour Yaoundé but e campaign no hot laik odas and e no show for social media.
Serge Espoire Matomba weh e start campaign bring e own new bus for start campaign.
No man nova hear any ting from Adamou Ndam Njoya one of de candidates dem.