Ghana airport dey make Nigerians yimu dia goment

Kotoka Airport

Wia dis foto come from, facebook/@ghanaairports

Wetin we call dis foto, Dem go soon inaugurate am but e don start dey function
Read am in 2 mins

Kotoka International Airport for Accra, Ghana don dey catch plenti Nigerians for dia feelings afta dem complete di third terminal for di airport.

Construction for di terminal bin don finish for June but dem open di place for September afta dem take am through 36 tests according to wetin di managing director of Ghana Airport Company Limited (GACL), John Dekyem tell tori pipo.

Tori break of how di terminal take fine afta Nigerian gospel artiste Eben pass through di terminal, come dey para for Nigerian goment say dem no fit do dis kain tin.

Skip Instagram post
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post

Wetin dey for dis terminal?

According to di GACL managing director, di terminal go fit move 1,250 passengers per hour and e get machine wey fit cari 3,000 bags without say anyone touch am per hour.

Tori be say di whole place dey computerised from wia pesin drop dem bag to where dem go pick am up plus include 4 e-gate positions wey go fit handle passport mata without say pesin dey.

Almost everitin for dia dey computerised which mean say e fit no dey waste time.

Wetin Nigerians dey tok for di mata?

Apart from Eben, many odas don chook mouth on top how Nigeria, na Giant of Africa only for mouth.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Pesin even tag di minister of state on Aviation put say make dem look wetin Ghana dey do.

Skip X post, 3
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 3

Anytime, Nigerian and Ghana get tori, jollof must enta sha...

Skip X post, 4
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

However, some pipo don bring up di Port Harcourt International Airport wey don almost dey completed say make pipo chill with di praises first.

Skip X post, 6
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 6

Di terminal dey currently work for international flights only and dem go inaugurate am for 2 October 2018.