Prof. Isaac Adewole: Nigeria Health Minister say no be everi doctor go be specialist, some go be farmers

Health minister tell tori pesin say di tailor wey dey sow im shirt na medical doctor

Wia dis foto come from, @@IsaacFAdewole

Wetin we call dis foto, Prof. Isaac Adewole
Read am in 2 mins

Some Nigerians for social media dey vex wit dia Minister of Health, Prof. Isaac Adewole say e yan opata recently on top resident doctor mata.

For di video wey some pesin share for social media, one tori pesin dey ask di minister kwesion about wetin goment go do to make doctors wey graduate quick-quick go for resident training.

Di tori pesin ask say: "Sir, about resident training, plenti doctors finish dia course but no fit go resident training shaperly, dem need to wait and wait.

"Some of dem dey move out from di kontri because of di frustration. How federal goment wan take solve dis mata?"

Dis na di reply wey di minister give:

"We all no fit be specialist, some go be farmers, some go be politicians."

"Di man wey dey make my cloth na doctor, e dey make di best gown and some go be specialist, some go be GP and some go be farmers ."

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Different comment plus memes of pesin wey dey pack load, cry, vex, surprise and odas na im some Nigerians take display how di ansa vex dem well-well.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Skip X post, 6

End of X post, 6

Skip X post, 7

End of X post, 7

Skip X post, 8

End of X post, 8

Resident doctors na doctors wey don finish school suppose work under supervision wia dem go get anoda degree to specialize for one area of practice.

Last year, di former president of Nigeria Medical Association (NMA) Prof. Mike Ogirima, complain say 300 doctors na im don comot from Nigeria, go find better place to work for 2016 alone.

From di figures wey British goment release February 2018 e show say na like 5,405 Nigerian-trained doctors and nurses dey work wit di British National Health Service (NHS) for United Kingdom (U.K.).