Olasubomi Okeowo don wash hand comot for 2019 presidential election afta im misyan

Wia dis foto come from, Olasubomi Okeowo/Instagram
Olasubomi Okeowo, wey be presidential candidate of di African Democratic Congress, don wash im hand comot for di 2019 presidential election.
Okeowo announce im plan to comot for social media afta plenti pipo wire am abuse unto one interview im bin show for telly wia im score own goal.
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 1
For di ''On di Couch'' TV interview, Folarin Falana alias Falz and Laila Johnson-Salami bin invite Okeowo to jaw-jaw wit dem as presidential candidate wey im be.
During di interview, Okeowo tok say, ''Nigerians no fit produce anytin (except food) unto say dem be black pipo''.
Dis tok shock both Falz and Johnson-Salami but im wahala neva even start.
By di time di video reach social media, e spread like wild fire and e vex Nigerians well well.
Even Tolu Ogunlesi, wey be oga for oga presido Buhari social media team, chook mouth inside di mata.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6

End of X post, 7
All dis abuse, na im force Okeowo to react wia im tok say, e no true im and im team tok say Nigerians no fit make anytin because dem black.
End of Di one wey oda users dey read well well
But im decide to end im plan to contest di 2019 presidential election.
Las las im promise to continue to dey work for Nigeria and Nigerians.
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 2