Okonjo-Iweala Twitter board member appointment don scatta social media

New Twitter board member Dr. Ngozi Okonjo Iweala

Wia dis foto come from, @NOIweala

Wetin we call dis foto, Dr Ngozi Okonjo-Iweala say she dey excited to work wit incredible team for di Board of Twitter
Read am in 1 mins

Afta news break on Friday say Twitter don appoint Nigeria former finance minister Ngozi Okonjo-Iweala to dia board of directors, di social media app don catch fire ontop di mata.

Nigerians, including forma president Goodluck Jonathan don begin dey congratulate her for wetin dem believe say na big accolade for Dr Okonjo-Iweala.

Oga Jonathan post for Facebook say im no dey surprised say Okonjo-Iweala don get di new position for twitter board as im believe say she merit di appointment.

Skip Facebook post

Content is not available

View content on FacebookDe external site no concern BBC.

End of Facebook post

Some pesins dey even call for di forma finance minister wey serve under President Obasanjo from 2003 to 2006 and Jonathan from 2011 to 2015 to be di kontri next president.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Di new twitter board member later post for twitter say she dey grateful for di "love and support" wey pipo don show her.

Skip X post, 3
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 3