#Bankwars: Sterling Bank yabis don start twitter war for Nigerian banks

Wia dis foto come from, Sterling bank
Weekends dey dey slow. As pipo don grind during Monday to Friday, Saturday and Sunday na time to hang leg for up relax.
Na im make some Nigerian banks get time to enta twitter begin fight. Well, no be really fight-fight, but dem just dey yab diasef anyhow.
As e be say even news dey slow for weekend, na im make even us get time to cari di tori.
Okay, dis na how e take start. Sterling Bank first tweet foto wey dey like say dem dey yab four oda banks.
Look well, you go see some logos.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Den di clap back begin enta.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2

End of X post, 3
Union Bank.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 4

End of X post, 5
Then Access Bank enta.
End of Di one wey oda users dey read well well
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 6
Shey na four banks dem yab, what of GTB? Well, e be like dia customers sabi dem well.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 7

End of X post, 8

End of X post, 9