Don Jazzy: Nigeria music industry need to recognize songwriters

Wia dis foto come from, Getty Images
Nigerian music producer Don Jazzy don call for recognition of song writers as im feel say Artistes dem too many.
Di Marvin records oga tweet say musicians dem too many and "no be all of us go blow as artists".
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Plenti musicians for Nigeria don dey popular because of di songs wey dem sing and dey perform for shows all over Nigeria and oda parts of di world, but many pipo no know di songwriters wey write some of di popular songs.
Don Jazzy say di music industry get many positions and no be everibodi go need dey stage to perform as musician.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2
Di multiple award winner wey dey famous for songs wey im produce like Dorobucci in 2014 and Mr Endowed in 2011, add say im upcoming projects go see say songwriters become more recognized for Nigeria and also get plenti money too.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3






