Nigeria: Port Harcourt pipo dey wonda weda hurricane happen

"Which kain rain fall for Port Harcourt eh? And raining season neva start proper proper!"
Content is not available
View content on FacebookDe external site no concern BBC.End of Facebook post
Dis na di kweshon Port Harcourt pipo for south south Nigeria dey ask after rain fall destroy plenti tins on Monday 7 May.

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Many of di pipo wey dey live dia post picture for social media of di plenti tins wey spoil come dey wonder weda na hurricane wey happen for Pitakwa abi di gods don dey vex.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2

End of X post, 3
Odas dey tank God say pesin no die even though say plenti pipo no go get light for some time sake of say many electric pole fall and di roof for many house fly comot. Some even come dey wonda for di ice block wey follow di rain fall as dem neva see am before.
Up till now BBC News Pidgin neva get report say pesin die for all di destruction wey happen.