Dino Melaye dey tweet from hospital bed

Wia dis foto come from, Twittter/dino_melaye
Senator Dino Melaye dey 'under arrest' for inside hospital and dey give correct update of wetin dey happen to am for im 'Hospijail.'
E bin enta hospital afta e bin try jump from police van wey dey move am go Lokoja for Kogi state afta dem arrest am for Abuja.
Senators bin close work early on Wednesday to go visit am for hospital, and Senator Shehu Sani talk say im no fit talk well and get bandage for neck.
Somehow e be like Dino still dey tweet wella, as e don give updates on top how dem dey treat am for di hospital.
Im tweets and questions wey comot
Senator Melaye release list of pipo wey im say police don arrest since Monday and stil dey detention.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Dis tweet talk say im dey Intensive Care Unit, for di Trauma section and e be like say na pesin help am post dis one.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2
Nigerians dey ask say how e dey tweet from Intensive care.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3
Anoda question.
End of Di one wey oda users dey read well well
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 4
Wetin follow be say dem no allow am to chop or see im lawyers and family for twenty four hours.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 5
Pipo wan know why e jump from di van.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 6











