Why we arrest senator Dino Melaye - Police

Dino Melaye

Wia dis foto come from, @dinomelaye (Instagram handle)

Read am in 1 mins

Nigeria Police don tok say di reason why dem arrest Senator Dino Melaye for Abuja International airport on Monday, na because im dey Interpol wanted list.

ASP Istifanus Sunday Bako, wey bi talk-talk person for Police Zone 7, Abuja tell BBC News Pidgin say dem arrest di senator for di airport because im dey Interpol wanted list and im no suppose travel out of Nigeria.

Bako say as di Senator wan travel, e be like say im wan run commot for Nigeria.

Senator Melaye wey don dey face plenti yawa wit police, write for social media dis morning say police don arrest am.

Skip Instagram post
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Im no tok wia dem carry am go.

Police bin declare di senator wanted for accuse say im carry gun give two suspected criminals wey dey dia domot for Kogi state.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2