#WhatWomenWant - International Day for Maternal Health and Rights

Wia dis foto come from, AFP
Today na International Day for Maternal Health and Rights, wey organisations like UN Women dey hope say with di #WhatWomenWant hashtag, pipo go sabi wetin women really need, but social media don read anoda meaning into di campaign.
Every year on 11 April, dem dey celebrate International Day for Maternal Health and Rights so as to draw pipo attention to mata like how women and pikin dey die during childbirth, di kain care wey mama dem fit get for community and di ways to take prevent bad tins to happen to women.
Di hashtag to use for anybodi wey wan contribute to di mata na #WhatWomenWant, and because e sound like say na question wey need ansa from man and woman, different play-play reply don full for social media.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Dis pesin dey try say anybodi wey wan know wetin women want, go need get patience.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2

End of X post, 3
How CardiB take enta di mata, na only dis pesin know.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 4

Now for di serious social media talk
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 5

End of X post, 6

End of X post, 7

End of X post, 8
Di 'What Women Want' campaign wan make at least one million women and girls worldwide talk about wetin quality healthcare for pregnancy and childbirth mean for dem.