You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Nigerians dey para ontop President Buhari travel to UK
Read am in 1 mins
Pipo for Nigeria enter twitter dey para ontop say presido Buhari go travel go UK for official visit, dis one happen after Garba Shehu wey be senior special assistant on media talk am for twitter. According to di tweet, e say:
E come still talk say, e get some oda meetings dem wey dem don arrange for presido Buhari to do meeting wit some big-big British citizen dem and Nigerians wey dey live for Britain.
Afta di tweets dem, na im dem begin reply am, see some of di tins wey pipo talk ontop di mata and some pipo dey ask, wen im go come back to Nigeria.