Why Diamond Platnumz wife dump am on valentine day

Zari and Diamond

Wia dis foto come from, @zarithebosslady/instagram

Wetin we call dis foto, Di couple don dey together since 2014
Read am in 1 mins

Award winning Tanzanian music star Diamond Platnumz wife Zari Hassan, dump am on valentine day.

Di Uganda bosslady wey be part India, Burundi and Somali break up with di star ontop her Instagram page even though she say na hard decision.

Zari na mama of two of Diamond pickin although she get three others from another marriage.

According to Zari, she gat to take di decision because of too many rumour and talk-talk say Diamond dey cheat on am all di time.

Skip Instagram post, 1
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post, 1

For im own part Diamond form say im no see dis particular valentine gift from im babe.

Skip Instagram post, 2
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post, 2

Aside from Zari, Diamond get pickin with Tanzanian model Hamisa Mobeto, wey be di star for inside im hit song Salome. Infact, dis join wetin make di couple don dey quarrel since last year.

Diamond Platnumz na award winning artiste wey don drop plenty hits including "Number One" where im feature Nigeria star Davido.