You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Popular jazz musician Hugh Maseleka don die
Famous South African jazz musician, Hugh Masekela, don die at di age of 78.
For statement wey in family release, dem say im die peacefully after im "battle with prostrate cancer."
Masekela become international star sake of im correct Afro-Jazz music.
Im 1977 song, Soweto Blues, popular well-well sake of anti-apartheid movement
We eye still dey dis tori wey just land and we go bring una more as e dey comot. Make una load di page again to see di full tori.