You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Ghana Vice President dey under medical observation
Ghana Vice-President, Alhaji Dr Alhaji Dr. Mahamudu Bawumia, report say he no dey feel well during di early hours of Friday 19 January, 2018.
Director of Communications Eugene Arhin put out statement say doctors dey attended to am as he dey undergo medical tests den observation.
Dem say any extra information wey dey dem go communicate.