BBC News,
Pidgin
Waka go wetin de inside
Plenti seshon
Home
Nigeria
Africa
World
Video
Sport
Entertainment
Most popular
Home
Nigeria
Africa
World
Video
Sport
Entertainment
Most popular
AFRIMA 2017: Photos dem from di Music awards
12 November 2017
All Africa Music Awards dey among di big awards for people wey dey do music all over di continent.
Wetin we call dis foto,
Angola no carry last as dem sef show for di red carpet to represent
Wetin we call dis foto,
Nigeria celeb Tokunbo Idowu aka Tboss from BBNaija join show face for di event
Wetin we call dis foto,
Exchange Twins be part of artist wey perform AFRIMA
Wetin we call dis foto,
Fine lady dem wey be hostesses take time to pose for inside di event wey happen for Eko Hotel
Wetin we call dis foto,
Lagos State no carry last as di AFRIMA host dem as dem bring Eyo Masquerade to dance for di event
Wetin we call dis foto,
Reggae musician Majek Fashek na one of di celebrities wey show face, even though e no come perform.
Wetin we call dis foto,
Di Eko Convention hall be di place where all di African artist dem go enter to collect dia award
Wetin we call dis foto,
Nigerian Singer Simi be one of AFRIMA winners, she carry songwriter of di year
Another thing we de for inside dis tori
Olamide go soon drop another album
6th November 2017
Tiwa dey rule iTunes
25th September 2017
Nigeria: Singer Simi land for US Billboard charts
21st September 2017
You might also like:
news
|
sport
|
weather
|
worklife
|
travel
|
future
|
culture
|
world
|
business
|
technology