Lagos Nawa: Olamide 7th studio album go soon drop

Nigeria rapper Olamide
Wetin we call dis foto, Nigerian musician Olamide go collabo with other Nigerian artist dem like Reminisce, Timaya, Phyno and Tiwa Savage for new album
Read am in 1 mins

Nigeria musician Olamide Adedeji aka Baddosneh don talk say im go drop im latest album.

Na for Instagram im talk dis one.

Skip Instagram post, 1
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post, 1

Dis new album wey im talk say go drop for 17 November get 17 songs inside.

Skip Instagram post, 2
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post, 2

Fans don already enter social media dey jollificate before di full album drop.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

But di koko be say no be just di tori of di new album but Olamide talk say na just 48 hours wey im use to do di album.

As in two days!

For di new album other Nigerian artist dem like Reminisce, Timaya, Phyno and Tiwa Savage go show for inside.