Muslims jolificate Eid al-Adha.

Eid al-Adha prayers for near Central Africa

Wia dis foto come from, Google

Wetin we call dis foto, Eid prayer inside Africa

Muslims all over di world today dey jolificate Eid al-Adha festival.

Di festival na to remember Prophet Ibrahim, when im agree to sacrifice im son Ishmael to God, but come use ram instead. So dat na why people dey use animal now, to show say dem remember.

Three Muslim men dey on top horse dey jolly for Eid al-Adha

Wia dis foto come from, Carmen McCain

Wetin we call dis foto, Eid al-Adha for Kano, Nigeria

Nigeria, Senegal, Ghana, Cameroun, Sierra Leone, Ivory Coast and Niger don already declare public holiday to jolificate di Eid al-Adha.

Na very busy cow market wey be say plenty people for Egypt dey come check cows, before di holiday.

Wia dis foto come from, AFP

Wetin we call dis foto, For inside Ashmun cattle market for Egypt, people dey come animal for the festival

Oda Muslims for oda countries for the world day use di day to jolificate for dia own way.

Dis girl for Kashmir, wey India dey control, dey put Henna for hand

Wia dis foto come from, EPA

Wetin we call dis foto, Dis girl for Kashmir, wey India dey control, dey put Henna for hand
One small boy dey look Sheep

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, All dis Sheep wey dey for China capital, Beijing, don ready for customers wey wan jollificate the festival
Women close eye for inside service in Banda Aceh

Wia dis foto come from, EPA

Wetin we call dis foto, Women dey pray for Bandeh Aceh, Indonesia
As prayer go soon start for Jakarta, Indonesia, people dey wait for outside the mosque

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, As prayer go soon start for Jakarta, Indonesia, people dey wait for outside the mosque