Commonwealth Games medal table 2022: Nigeria, Australia, Canada, India and oda kontries medals for di tournament

Wia dis foto come from, Birmingham 2022
Di 2022 Commonwealth Games end afta weeks of activities.
Di games run from Thursday 28 July to Monday 8 August, 2022.
Di event na multi-sport tournament wey dey take place every four years. Birmingham n aim host di Commonwealth Games for di very first time.
Dis na di third time wey England dey host di Commonwealth Games.
For dis year event, African kontries wey represent go home with medals, but Nigeria performance stand dem out as di kontri with di highest number of medals for Africa and di number seven ontop di medals table.
How Africans perform for di commonwealth wealth games

What about oda kontries?
Australia top with di most medals wit a total of 178. England dey second with a total of 176 medals while Canada na third with 92.
Nigeria na number seven with 35 medals currently.
See di full table.
End of Di one wey oda users dey read well well













