Paralympics medals table Tokyo 2020
Di 2020 Paralympic Games for Japan go feature a record 4,400 Para athletes wey go compete for 540 events across 22 sports.
Dis page, contain di medals table rankings, and go dey update automatically evri 10 minutes to show di number of gold, silver and bronze medals wey di national Paralympics committees of di kontris wey dey participate for di competition win.
Dem go award di first medal on August 25th, 2021.
Rank







