You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Tokyo Olympics 2020: Medal table for di Tokyo 2021 Games
Di 2020 Olympic Games go feature record of 33 competitions and 339 events, wey dem go go for 42 competition venues for Japan. Dis page, wey get di medals table rank, go update automatic to show di number of gold, silver and bronze medals wey national Olympic committees win as dem dey participate for di competition. Dem suppose award di first medals on July 24th, 2021.