Man Utd: Fans call for Ole Gunnar Solskjaer sack afta dem lose Europa League final to Villarreal

David de Gea

Wia dis foto come from, Getty Images

Read am in 2 mins

Manchester United fans dey para for social media afta dia team lose di Europa league final to Villarreal on Wednesday night.

United lose to di Yellow Submarines afta David de Gea miss di decisive penalty of di game.

Fans dey use #OleOut to tok dia mind about di match and di future of di manager Ole Gunnar Solskjaer.

Wetin di fans dey tok?

Thousands of pipo feel like say dem need to chook mouth for di mata. Di #OleOut get ova 47, 000 tweets

See some of dia tweets here.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

But Manager Ole Gunnar Solskjaer don accept say di club no dey successful dis season.

Solskjaer bin speak to BT Sport afta di game im say: "We need to get better, simple as dat.

"We do well dis season to come through. Di start of di season bin dey difficult. We bin no do pre-season and we lose three of di first six games.

"We push for di league, maybe close to di top than wetin we think and we reach di final. But you need to win di finals to make am a good season."

Former United midfielder Paul Scholes, wey bin speak to BT Sports punditry team, bin question whether di defeat really pain di United players.

But Solskjaer stand up for his team and believes say dem get di right character to respond positively to Wednesday defeat in Gdansk.

"We get a strong, competitive squad. Di spirit for di squad dey good. Di players dey really feel bad," na wetin Solskjaer tok.

Di Red Devils finish second for Premier League but dem neva win any trophy since 2017.