Sevilla vs Barcelona: Why fans yab Messi afta Barca drop points for La Liga

Lionel Messi reaction during di game against Sevilla

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Lionel Messi reaction during di game against Sevilla
Read am in 2 mins

Many fans dey yab Lionel Messi afta im team Barcelona play goalless draw against Sevilla on Friday night to leave di title race wide open with eight games to go.

Di result mean say second-place Real Madrid fit move level on points with Barca when dem travel go Real Sociedad on Sunday.

Lionel Messi free-kick go ova di bar for first half but Sevilla defence frustrate Barcelona for di match.

Lucas Ocampos also hit bar for di home team before di break.

Sevilla defend like say tomorrow no dey, sometimes na five players dey back and e work for dem, as Barcelona get most of di possession but dem not really create chances with am.

Lionel Messi against Sevilla

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Lionel Messi don score 699 career goals

Messi free-kick na Barcelona best chance for di match although Luis Suarez first-time strike for die minute for almost enta net, but Sevilla get chances too for di match - Ocampos and Munir El Haddadi force two smart saves from Ter Stegen from close range for first half.

Barcelona striker Antoine Griezmann come in as substitute for 76th minute to try win di game but e no make any impact.

Di league leaders next match na against Athletic Bilbao on Tuesday, 23 June.

Why fans yab Messi

Messi wey be di highest goal scorer dis season for La liga with 21 goals, luck no shine against Sevilla.

Check out some of di tweets wey about Messi wey trend wen di match end.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5