Why Sheffield United defeat dey pepper Arsenal fans for bodi

Sheffield United v Arsenal

Wia dis foto come from, Getty Images

Read am in 1 mins

Some Arsenal fans dey vex afta dia team lose to Sheffield United on Monday night for Premier League.

Di Gunners £72m signing Nicolas Pepe, bin get opportunity to give im team di lead but miss di chance from six yards.

Lys Mousset score di only goal of di match for first half afta Jack O'Connell feed am di ball, wey helep im team move up to number nine position for table.

Dis result mean say, Arsenal don miss di chance to move back to di top four position, dem dey fifth now, two points behind Chelsea wey dey fourth position.

Di fans dey vex for Twitter about di team performance and dia manager Unai Emery tactics, many of dem for social media dey blame di manager for di club second defeat of di season.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Arsenal next match na against Vitória Guimarães for Europa League on 24th October for Emirates stadium.