Afcon 2019: Algeria na di champion of Africa

Algeria players carry dia coach shoulder high

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Algeria players carry dia coach shoulder high

Baghdad Bounedjah score early goal to epp Algeria win di 2019 African cup of nations for Egypt.

Di goal na di result of one wicked deflection wey loop inside di net afta Bounedjah cut in from di left for di second minute.

E almost be like tins go change for di 60th minute, di referee award Senegal penalty afta one cross from Ismaila Sarr blast straight to di hand of Algeria midfielder Adlene Guedioura.

Di referee later overturn di penalty afta im consult with di Video Assistant Referee.

Bounedjah

Wia dis foto come from, Getty Images

Algeria get one shot inside di full game wey result to di second-minute goal.

Dis na dia second time Algeria go ever lift di trophy, di last time dem win am na for 1990.

Senegal never win di Africa Cup of Nations before.

Meanwhile dem don name Algeria midfielder Ismael Bennacer as di player of di tournamen, di 21-year-old join Empoli from Arsenal two years ago.

Senegal 0
-
1 Algeria
Full time
Informate
Formation
Senegal
(4-2-3-1)
Algeria
(4-1-4-1)
Informate
  • 2
    -
    Bounedjah
    football
    0 - 1
  • 33
    -
    Bensebaini
    0 - 1
  • 54
    -
    Belaïli
    0 - 1
  • 59
    -
    Badou Ndiaye
    down
    Diatta
    up
    0 - 1
  • 75
    -
    Saivet
    down
    Diagne
    up
    0 - 1
  • 79
    -
    Gueye
    0 - 1
  • 80
    -
    Gassama
    0 - 1
  • 84
    -
    Belaïli
    down
    Brahimi
    up
    0 - 1
  • 85
    -
    Feghouli
    down
    Tahrat
    up
    0 - 1
  • 85
    -
    Niang
    down
    Keita
    up
    0 - 1
  • 89
    -
    Bounedjah
    down
    Slimani
    up
    0 - 1
  • 92
    -
    Mandi
    0 - 1
  • 94
    -
    Guédioura
    0 - 1
How di match go
Senegal
Algeria
  • Who get ball pass
    62.2%
    37.8%
  • Shot wey reach post
    3
    1
  • Shot
    12
    1
  • Corna
    6
    2
  • Fouls
    18
    32
Line up
Who dey start
Senegal
  • 23
    Gomis
  • 6
    Sané
  • 8
    Kouyaté
  • 21
    Gassama
  • 12
    Sabaly
  • 17
    Badou Ndiaye
  • 18
    Sarr
  • 5
    Gueye
  • 10
    Mané
  • 14
    Saivet
  • 9
    Niang
Algeria
  • 23
    M'bolhi
  • 2
    Mandi
  • 21
    Bensebaini
  • 18
    Zeffane
  • 4
    Benlamri
  • 7
    Mahrez
  • 10
    Feghouli
  • 8
    Belaïli
  • 17
    Guédioura
  • 22
    Bennacer
  • 9
    Bounedjah
Changes
  • 59
    Badou Ndiaye
    down
    Diatta
    up
  • 75
    Saivet
    down
    Diagne
    up
  • 85
    Niang
    down
    Keita
    up
  • 84
    Belaïli
    down
    Brahimi
    up
  • 85
    Feghouli
    down
    Tahrat
    up
  • 89
    Bounedjah
    down
    Slimani
    up
Substitutes
  • 19
    Diagne
  • 11
    Keita
  • 15
    Diatta
  • 20
    Thioub
  • 13
    N'Diaye
  • 7
    Konaté
  • 22
    Wagué
  • 4
    Cissé
  • 2
    Ciss
  • 1
    Diallo
  • 5
    Halliche
  • 15
    Delort
  • 11
    Brahimi
  • 6
    Fares
  • 16
    Oukidja
  • 3
    Tahrat
  • 14
    Boudaoui
  • 1
    Doukha
  • 19
    Abeid
  • 12
    Ounas
  • 20
    Atal
  • 13
    Slimani