NLC strike: #NyscAllowance dey make corpers dey reason no go follow for Labour

Nigeria musician Davido cause kasala for camp

Wia dis foto come from, Other

Wetin we call dis foto, NYSC na must do one year service to father land for evri guaduate for Nigeria
Read am in 1 mins

Director General for di National Youth Service Corps (NYSC), Suleiman Kazaure tok on Monday say make Corps Members no try am at all say dem dey join di Nigeria Labour Congress - NLC strike.

NYSC na must do one year service to father land for evri guaduate for Nigeria.

Di NYSC oga tok dis one as e dey folo di Batch "C" Stream One Corps Members, in Ogun State Orientation Camp, Sagamu, for southwest Nigeria.

DG Kazaure bin dey read riot act give di corps members say e no dey NYSC act say dem go go strike at all.

But e no tok di mata of weda if Place of Primary Assignment - PPA dey strike wetin go do di corpers.

Twitter photo of Corper wey dey march

Wia dis foto come from, TWITTER/@NYSC_NG

Wetin we call dis foto, For long, tori don dey jump round weda dem go increase allawee

So pipo begin Twit reason why corpers fit vex join di NLC strike.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4