You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Super Eagles don pack comot for dia Russia hotel
Read am in 1 mins
Nigeria Super Eagles players don pack comot for dia team hotel afta dem lose dia final group match to Argentina for World Cup for Russia.
BBC tori pesin Aliyu Tanko share video of di players as dem dey comot for dia hotel for Saint Petersburg:
Victor Moses bin score penarity to equalise for Nigeria, but Marcos Rojo score late goal for 86th minute wey make Argentina qualify for di next round.