Twitter pipo turn El Clasico to Messi vs Ronaldo

Cristiano Ronaldo and Lionel Messi

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Dis issue don tay no be today
Read am in 1 mins

El Clasico don come and go again and normal na, e carry beta energy for inside as di match end 2-2.

Dem substitute Real forward Cristiano Ronaldo afta 45 minutes and Barcelona Sergi Roberto collect red card wen di game dey 1-1.

Di result mean say Barcelona use fifteen points senior Real Madrid for La Liga.

But no be wetin dey bite pipo for bodi, as na when spanish La Liga dey play na time to answe one question.

Even though Barcelona don already win di league and no team don beat dem so far for di league, and even though Real Madrid don say bye-bye to di title but dem qualify for Champions League final, wetin fans wan tok - as always - na who beta pass between Messi and Ronaldo.

Some pipo say Ronaldo na di greatest footballer of all time.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Some pipo give dat title to im rival.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Odas dey compare and calculate how many minutes e take Messi to score versus Ronaldo goal.

Skip X post, 3
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 3

Even how Messi give Real Madrid captain Sergio Ramos hard tackle sweet some pipo belle.

Skip X post, 4
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 4