Delta man wey marry two wives say e make sense to dey with more dan one partner

Wetin we call dis Video, Delta man wey marry two wives say e make sense to dey with more dan one partner

One broken bone and massage specialist wey marry two women on di same day don tok why e do so.

According to am, e make good sense to marry more dan one wife as e dey good for men.

Prince Erere Nana for Delta state tok as e celebrate im marriage to two women wey trend for social media.