Sean Chukwuemeka: 'Why I marry my 56-year-old love'
Sean Imonioro Chukwuemeka love tori and wedding with im wife make headlines because of dia age difference.
For dis interview with BBC Pidgin, 26-year-old Chukwuemeka open up about how im meet im 56-year-old wife, dia journey and wetin dey ginger dem.



