Ikechukwu Oramife: Meet di 15-year-old wey dey build functioning toy automobiles

Wetin we call dis Video, I start to dey build automobiles wen I dey 11-years-old

Meet 15-years-old Ikechukwu Divine Oramife wey dey build functioning toy automobiles, im say im dream na to become automobile engineer for future.

Video Journalist: Gift Ufuoma