Obi Cubana burial: ‘Miracle no dey give money, native doctor no dey give money, na only hard work’ - Obinna Iyiegbu
For dis exclusive interview with BBC Pidgin, Obinna Iyiegbu wey pipo sabi as Obi Cubana, open up about im life, how e make im first million and why e bury im mama di way e do am for Oba, Anambra state.
Video journalist: Chukwuemeka Anyikwa
