Stanley Brothers in Nigeria: Goodluck and Joshua melody don make dem viral
If you you dey find pure melody and you never meet 'De Stanley Brothers' wetin you gain?
From Bayelsa State southern Nigeria, meet Stanley Brothers, di two young boys wey dazzle pipo wit dia voices inside one viral video recently.
Hear Goodluck and Joshua sing and wetin dem plus dia mama, follow BBC Pidgin tok about dia journey so far.
Video producers: Olubunmi Okunnu and Chukwuemeka Anyikwa.
