Africa Eye: Ahmed Isah, "Nigeria Ordinary President"
One Nigerian wey dey call imself, “Ordinary President”, Ahmed Isah, na human rights campaigner wey millions of pipo dey hail on top say e dey use im power help di poor.
E dey do im own kain of justice for im radio and TV show, ‘Brekete Family’.
But while im work don make pipo life beta, many of im critics say di way wey im dey take carry out im justice get serious comma.

