You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Mary Ocheido: 'Pipo dey ask how pesin wey dey wheelchair go fit marry'
Blessing Mary Ocheido and her bobo Victor, wey dia wedding post totori pipo afta e go viral siddon with BBC Pidgin yan about dia ogbonge love tori.