You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Angela Nwosu: Meet di ‘spiritualist’ wey dey call her husband ‘god’
Angela Nwosu first gain popularity for social media with her 'sex education' talks.
But dis days, na her 'spirituality' dey make her trend.
For dis interview with BBC Pidgin, Angela and her husband Soundmind open up about how dem meet, dia life togeda, Angela waka as 'spiritualist' and why Angela dey call am 'god'.
Video by: Helen Oyibo, Gift Ufuoma