Ajara Ahmad: Why I marry my late Nigeria Air force officer fiancé brother
New bride Hajara Ahmad wey marry her fiancé brother Sulaiman Muhammad don answer pipo wey dey question her decision to marry
Hajara tell BBC Pidgin say na her choice and nobody force her to marry her late Nigeria Air force officer brother last weekend.
Producer: Mansur Abubakar
Video Journalist: Ufuoma Gift

