Wit im brown colour, and how e dey dot everywia, which benefit potopoto get sef?
Wit im brown colour, and how e dey doti everywia, which benefit potopoto get sef?
But for one young Nigerian lady, if she no see potopoto, she no fit work… or chop.
After she graduate from university, Ms Anne Adams find job tire for Nigeria capital city, Abuja so tey she begin frustrate.
But her future change when she meet pesin wey share wit her di true value of potopoto. Now, her life don change.
Meet 'Di Clay Bender'.
Story by Olubunmi Okunnu; Producer: Dan Ikpoyi.

